About Us | FAQ | Tell a friend
Business Card Types Technology Contact Us
Home \ Customer \ Trader

TRADER

Market don safe now; customer no need to carry big money dey waka. As we don dey accept Freedom Card® for this Spare Parts Market, customer only need to load the money wey him wan take buy spare part for the card come here come buy the thing wey him wan buy. Before business no dey easy at all; as customers dey buy I go tell my boys make them carry the money go bank go save am.

Sometimes thief go steal the money or even my boys go carry the money waka. Even customer sef area boys go chance them collect something sake of say make dem no for steal the money wey dem carry come market. This na freedom!

Customer
Professional
Entrepreneur
Trader
Student
 
Register for Newsletter & Future Updates
Check Your Balance
Transfer Money
     
 
 
 
LOCATOR
Merchant Locator
ATM Locator
  MooreAdvice 2007.   Terms of use | Privacy Policy | Careers | Media Centre | Contact Us | Site Map  
  Click to connect to 3line